Header Ads

Lyrics: Ketchup – Baby Oh ft. Davido

606 music
skillar
it’s davido
ketchup & the chicks here
[verse 1 – ketchup] ketchup and the chicks i dey here
jfem, na him do the beat
climb the chair, and climb the table
everywhere the jam dey hit
quarter to eight
and you know it’s getting late
all the girl wey dey my table
hold your man it’s getting late [chorus] baby oh baby oh
where you dey go this night
baby oh baby oh
follow me no delay
baby oh baby oh
can you go this night
baby oh baby oh
follow me no delay
[hook – davido] kini yen ma a gbon gbon
omo omo, sh’o mo, mo
sisi, je k’alo, lo
omo, sh’o mo, mo ehkini yen ma a gbon gbon
omo omo, sh’o mo, mo
sisi, je k’alo, lo
omo omo, sh’o mo, mo
omo, sh’o mo, mo eh
[verse 2 – ketchup] as i move, follow my lead
university, dem try
but, for the street, we use the ot
water carry me go, if i lie
banky w capable for eme, na him be head
if you know say you capable
baby come give me the head [chorus] baby oh baby oh
where you dey go this night
baby oh baby oh
follow me no delay
baby oh baby oh
where you dey go this night
baby oh baby oh
you must to follow me no delay [verse 3 – davido] for the street, dey call me baddest
i got cash not only assets
baby girl just shake your assets
give me key i want to access
am not playing with you
i don’t wanna break your heart
and i know, i’ll never leave you
and i knew that from the start
this remix is too ignitious [chorus] baby oh baby oh
where you dey go this night
baby oh baby oh
follow me no delay
baby oh baby oh
can you go this night
baby oh baby oh
follow me no delay [hook – davido] kini yen ma a gbon gbon
omo omo, sh’o mo, mo
sisi, je k’alo, lo
omo, sh’o mo, mo ehkini yen ma a gbon gbon
omo omo, sh’o mo, mo
sisi, je k’alo, lo
omo omo, sh’o mo, mo
omo, sh’o mo, mo eh
[verse 4 – ketchup] mini, mini, mani mo
girl just go down, dey touch your toe
mini, mini, mani mo
girl just go down, dey touch your toe
oya, girl, whine for the man them
whine for the man them
take all my money, and whine for the man them
whine for the man them take, take all my money
chill around the table all the money wey we get
davido you know money dey and you know we run the street
if you know you be my nigga make you put it on repeat [chorus] baby oh baby oh
where you dey go this night
baby oh baby oh
follow me no delay
baby oh baby oh [outro] kini yen ma a gbon gbon
omo omo, sh’o mo, mo
sisi, je k’alo, lo
omo, sh’o mo, mo eh

No comments

Powered by Blogger.